Opp- Chaser | After the election wey dem do, we still day wait for change. All the promise wey dem make. E don dey be like say na fake. Where the money? Where the food? Cuz everibodi wan improve, since you come na tears and pain o. Baba see the bad wey you bin do you done tear Nigeria into two 97% and 5%. You no bin talk like president, you day rule Nigeria with sentiment and take your office do revenge oya now. Oga Buhari we few beg o, make Nigeria no go scatter for your headi o. No employment for the youths and security no improve. Inflation don dey bit the roof still govt. No dey say the truth, oya my brother and sister this change na yawa we too dey suffer. We pray God for Nigeria. See as economy just dey fall and you just dey travel around the world. Abi your office dey for sky...? | 2023-12-25 23:58:21 |
divide | After the election wey dem do, we still day wait for change. All the promise wey dem make. E don dey be like say na fake. Where the money? Where the food? Cuz everibodi wan improve, since you come na tears and pain o. Baba see the bad wey you bin do you done tear Nigeria into two 97% and 5%. You no bin talk like president, you day rule Nigeria with sentiment and take your office do revenge oya now. Oga Buhari we few beg o, make Nigeria no go scatter for your headi o. No employment for the youths and security no improve. Inflation don dey bit the roof still govt. No dey say the truth, oya my brother and sister this change na yawa we too dey suffer. We pray God for Nigeria. See as economy just dey fall and you just dey travel around the world. Abi your office dey for sky...? | 2023-12-12 00:12:00 |
tremorr | After the election wey dem do, we still day wait for change. All the promise wey dem make. E don dey be like say na fake. Where the money? Where the food? Cuz everibodi wan improve, since you come na tears and pain o. Baba see the bad wey you bin do you done tear Nigeria into two 97% and 5%. You no bin talk like president, you day rule Nigeria with sentiment and take your office do revenge oya now. Oga Buhari we few beg o, make Nigeria no go scatter for your headi o. No employment for the youths and security no improve. Inflation don dey bit the roof still govt. No dey say the truth, oya my brother and sister this change na yawa we too dey suffer. We pray God for Nigeria. See as economy just dey fall and you just dey travel around the world. Abi your office dey for sky...? | 2023-04-09 15:48:49 |
Ched | After the election wey dem do, we still day wait for change. All the promise wey dem make. E don dey be like say na fake. Where the money? Where the food? Cuz everibodi wan improve, since you come na tears and pain o. Baba see the bad wey you bin do you done tear Nigeria into two 97% and 5%. You no bin talk like president, you day rule Nigeria with sentiment and take your office do revenge oya now. Oga Buhari we few beg o, make Nigeria no go scatter for your headi o. No employment for the youths and security no improve. Inflation don dey bit the roof still govt. No dey say the truth, oya my brother and sister this change na yawa we too dey suffer. We pray God for Nigeria. See as economy just dey fall and you just dey travel around the world. Abi your office dey for sky...? | 2022-12-15 22:15:01 |
Tim. | After the election wey dem do, we still day wait for change. All the promise wey dem make. E don dey be like say na fake. Where the money? Where the food? Cuz everibodi wan improve, since you come na tears and pain o. Baba see the bad wey you bin do you done tear Nigeria into two 97% and 5%. You no bin talk like president, you day rule Nigeria with sentiment and take your office do revenge oya now. Oga Buhari we few beg o, make Nigeria no go scatter for your headi o. No employment for the youths and security no improve. Inflation don dey bit the roof still govt. No dey say the truth, oya my brother and sister this change na yawa we too dey suffer. We pray God for Nigeria. See as economy just dey fall and you just dey travel around the world. Abi your office dey for sky...? | 2020-11-07 21:43:04 |
Shruikaiin | After the election wey dem do, we still day wait for change. All the promise wey dem make. E don dey be like say na fake. Where the money? Where the food? Cuz everibodi wan improve, since you come na tears and pain o. Baba see the bad wey you bin do you done tear Nigeria into two 97% and 5%. You no bin talk like president, you day rule Nigeria with sentiment and take your office do revenge oya now. Oga Buhari we few beg o, make Nigeria no go scatter for your headi o. No employment for the youths and security no improve. Inflation don dey bit the roof still govt. No dey say the truth, oya my brother and sister this change na yawa we too dey suffer. We pray God for Nigeria. See as economy just dey fall and you just dey travel around the world. Abi your office dey for sky...? | 2020-07-07 19:58:26 |
WONDERHOY | After the election wey dem do, we still day wait for change. All the promise wey dem make. E don dey be like say na fake. Where the money? Where the food? Cuz everibodi wan improve, since you come na tears and pain o. Baba see the bad wey you bin do you done tear Nigeria into two 97% and 5%. You no bin talk like president, you day rule Nigeria with sentiment and take your office do revenge oya now. Oga Buhari we few beg o, make Nigeria no go scatter for your headi o. No employment for the youths and security no improve. Inflation don dey bit the roof still govt. No dey say the truth, oya my brother and sister this change na yawa we too dey suffer. We pray God for Nigeria. See as economy just dey fall and you just dey travel around the world. Abi your office dey for sky...? | 2019-12-12 10:06:10 |
health inspector is love | After the election wey dem do, we still day wait for change. All the promise wey dem make. E don dey be like say na fake. Where the money? Where the food? Cuz everibodi wan improve, since you come na tears and pain o. Baba see the bad wey you bin do you done tear Nigeria into two 97% and 5%. You no bin talk like president, you day rule Nigeria with sentiment and take your office do revenge oya now. Oga Buhari we few beg o, make Nigeria no go scatter for your headi o. No employment for the youths and security no improve. Inflation don dey bit the roof still govt. No dey say the truth, oya my brother and sister this change na yawa we too dey suffer. We pray God for Nigeria. See as economy just dey fall and you just dey travel around the world. Abi your office dey for sky...? | 2019-11-16 06:07:20 |